Home GOSPEL MUSIC Moses Bliss – Nothing Mp3

Moses Bliss – Nothing Mp3

74
0
Moses Bliss - Nothing Mp3
Moses Bliss - Nothing Mp3

Moses Bliss – Nothing Mp3

Moses Bliss – Nothing Mp3

Nigerian singer and songwriter, Moses Bliss comes through with another music he titled Nothing.

Related: Biography of Minister Theophilus Sunday 

Nothing is another well composed and thrilling gospel song by Moses bliss and it is a must have song in your playlist.

Moses Bliss – Nothing Lyrics:

Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through

Make you no forget

Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit change oo

E no matter wetin dem be tell you

(I’m here to tell you)

Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless

No man wey God no fit help oo

E no matter wetin you dey go through

(I have come to tell you)

No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)

No man wey God no fit lift

E no matter wetin you dey go through

Make you no forget

No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open

No door wey God no fit open

E no matter

Wetin you dey

Go through

(I’m here to tell you)

No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal

No man wey God no fit touch oo

I’ve never seen the righteous forsaken

Never seen the sea begging bread

I’m here to tell you

No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do

Eh eh eh eh

Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through

I’m here to tell you

Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through

Make you no forget

Nothing wey God no fit do

 

 

 

audio Nothing by Moses Bliss
Audio Player

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.

Drop your comments

Upload your Song

Previous articleSamsung – Sing for Joy
Next articleFrank Edwards – Emmanuel ft. Moses Bliss